Jlyricz – Na Love Be Dis
Download this track from Jlyricz titled Na Love Be Dis. Jlyricz is a multifaceted Artiste; Singer, Songwriter, Poet and Author with over half a decade in Music, Creative Writing and Performing Art. Use the link below to stream and download this track.
Lyrics of Na Love Be Dis by Jlyricz
The things you dey do for me
Dey burst my brain Papa wey dey like you no dey daddy You carry my matter for Your head like this Wetin I do to deserve I dey wonderCoz everything that I’ve been through eh eh eh eh
And everything that I’ve seen eh eh eh eh You dey hold me close And You go carry me higherSay na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh Say na love be dis eh Say na love be dis eh eh eh Say na love be dis eh Say na love be dis eh eh eh Say na love be dis eh Say na love be dis eh eh ehAll my past and sins Lord you bury them
All my pain and failures you vanish them Lord I’ll tell the world say you do well for me It’s by your grace that I’m still here ehCoz everything that I’ve been through eh eh eh eh And everything that I’ve seen eh eh eh eh You dey hold me close And You go carry me higher
Say na love be dis eh
Say na love be dis eh eh eh Say na love be dis eh Say na love be dis eh eh eh Say na love be dis eh Say na love be dis eh eh eh Say na love be dis eh Say na love be dis eh eh ehFollow you
I go dey follow you dey go Follow you I go dey follow you dey go Follow I go dey follow you dey go ooo Follow I go dey follow you dey go