Jlyricz – Coronavirus
Download this track from Jlyricz titled Coronavirus. Jlyricz is a multifaceted Artiste; Singer, Songwriter, Poet and Author with over half a decade in Music, Creative Writing and Performing Art. Use the link below to stream and download this track.
Lyrics of Coronavirus by Jlyricz
When You enter the place You say bury them
No guns no bullets but You dey kill in tens
Thousands don pass You still dey spread evil
Your Visa don blow e don swell up o
Italo (Italy) dey hear am Chinko (China) dey hear am
UK dey hear am
US dey hear am
Canada dey hear am
Japan dey hear am
Korea dey hear am
Spain sef dey hear am
Baba do Baba do
Make You come help us o
Abeg no leave us o
Baba do do do
Make You come help us o
Or we go just finish o
Coro die Coro die Coro die (Japa!)
Na You and me not You or me
See together we go kill this thing
No just pray make You do thing wey go make us dey Coro-free
Italo (Italy) dey hear am Chinko (China) dey hear am
UK dey hear am
US dey hear am
Canada dey hear am
Japan dey hear am
Korea dey hear am
Spain sef dey hear am
Baba do Baba do
Make You come help us o
Abeg no leave us o
Baba do do do
Make You come help us o
Or we go just finish o
Coro die Coro die Coro die (Japa!)