OREZI – My Queen
Download this track from OREZI which he titled My Queen. Esegine Allen, better known by his stage name Orezi, is a Nigerian musician from Delta State. He rose to prominence with his song “Rihanna” in 2013. In a chat with Showtime, ‘The Cooking Pot’ the singer revealed that in the Nigerian music industry, having talent without money is a waste of time. Use this link below to stream and download this track My Queen by OREZI
WATCH VIDEO
Lyrics Of My Queen by OREZI
Baby girl I dey miss you I dey miss you
I no fit wait to see you I love you
Maka chukwu you go kill person
See my ATM take my pin oh
This your bakasi go wound pesin oh
Anything we you need let me know
If na money you want I gat it
Say na Gucci you need I’ll buy it
First class ticket to London I’ll buy it
Money no be issue
If na money you want I gat it
Say na Gucci you need I’ll buy it
First class ticket to London I’ll buy it
Money no be issue
I say no be issue.
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh ololololo
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh
Ololololo oh
E be you wey dey burst my brain oh
And I go die if I no see you baby
Every night when I de alone na you
Makachukwu you go kill pesin oh
See my ATM take my pin oh
This your bakasi go wund person oh
Anything we you need let me know
If na money you want I gat it
Say na Gucci you need I’ll buy it
First class ticket to London I’ll buy it
Money no be issue
I say no be issue
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh olololo
Ololololo olololol
Girl come be my queen oh
Ololololo oh
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh olololololo
Ololololo ololololo
Girl come be my queen oh
Ololololo oh
Free the girl let her answer me on time you know
Sugarcane pappy dey here nah
Sexy girls freaking
Uh uh baby in my love
Girl I need you in my life
Would you be my queen baby baby