Blackface – Collabo
Download Collabo by Blackface. Ahmedu Augustine Obiabo, known by his stage name Blackface Naija or just Blackface, is a Nigerian dancehall, ragga, reggae singer and songwriter. Use this link below to stream and download this track
LYRICS
Beauty lies in the eyes of the beholder oh chaii
Na you I want and I don’t want no other oh nah
Sweetie pie I got everything in order
Let us fly so high and be together ooh
Ololufe mi o don’t you be so far away
Ife mi te mi lorun you dey take my breathe away
If you love me today,
Will you still love me tomorrow
You be my love , I go do anything for you
Sweetie pole … ka collabo
I dey kolo for your love o
Sweetie polly je ka collabo
Wetin you give me chop o
Sweetie pole…
je ka collabo
Girl this must be love oo
Sweetie pole je ka collabo
Wetin you give me chop o
I love you die you my baby boo
If na lie I dey lie make water carry me go
The way you make me feel o kose fenu so
Mon cheri, mon amour, I love you more and more
My baby don’t you go stay forever and a day
You are too cool hmm
Jah bless the day you came my way
If you love me today
Shey you go love me tomorrow
You be my love I go do anything for you
Sweetie polly eeh
je ka collabo
I dey kolo for your love o
Sweetie polly eeh
je ka collabo
Wetin you give me chop o
Sweetie pole je ka collabo
Girl this must be love oo
Sweetie polly
je ka collabo
Wetin you give me chop oooho
Make I take am easy o chaiii o
Love agbawalam isi o eeh
Girl you the one, the one I desire
I go sing to you till I old, I no go retire
I no go dey old ifi na gbam asa
My days can be lonely no matter how hard I try
I keep on thinking about the things that you do
Bo she fi ife yi mi lori shey na voodoo
Sweetie polly … je ka collabo
I dey kolo for your love o
Sweetie polly… je ka collabo
Wetin you give me chop o
Sweetie pole… je ka collabo
Girl this must be love oo
Sweetie polly… je ka collabo
Wetin you give chop o