Blackface – Abi Pale
Download Abi Pale by Blackface. Ahmedu Augustine Obiabo, known by his stage name Blackface Naija or just Blackface, is a Nigerian dancehall, ragga, reggae singer and songwriter. Use this link below to stream and download this track
LYRICS
VERSE 1:
I don tire for this people dem sef
Omo time don reach make I express myself
I don tire for this Babylon sef
Omo Time don reach make I express myself
Abi pa
CHORUS:
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
Naso we go dey
Boko Haram dem dem go dey bomb we
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
Naso we go dey
Boko Haram dem dem go dey bomb we
VERSE 2:
What is the solution
Tell me you, peaceful what’s your vision han han han
You talk for television
Say make we vote for you
Everything will be fine han han han
You enter turn magician
Start kicking us all like a Jackie Chan han han han
With your fellow politicians
To make a living is like clashing with the titans
The titans
Fresh air we no get
The people dey suffer you no send
Beatings for here and there
And Allah / Hallah be the topic of the day (day)
CHORUS:
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale yeah
Go dey look
Boko Haram go dey bomb we
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look Boko Haram go dey bomb we
VERSE 3:
Ajebo don turn pako
That’s a matter of the rich
So the rich wan steal the barrow
Hide am for Utako
In Abuja city
Whether dem dey do or dem ……
Education is on the low
Corruption is on the blow oh oh oh
I still dey come dey go
So dem go carry pension money run e oh
Run aaway
You think say we no know
We know
Which way we dey go
We know
How that na old show
Asha
Light up my choko
CHORUS:
Omo Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
Naso we go dey dem go dey bomb we
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
Yeah..we go dey
Boko Haram e go dey bomb we
VERSE 4:
Pale I want to know
What is the reason oh
All this terrorist keep treating we so
I wan go my office
I swear na go slow
The bad roads nko yepa
My shops e oh
Obasanjo gives us osterity
And Goodluck say him own na subsidy
All this na politics
Dem just wan confuse we confuse we
Cause if e good
Why I no go happy
The green white and green
My beloveth country
Naija is for you and me
And nobody fit stop we
Abi pa
CHORUS:
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
And Naso we go dey
Go dey look Boko Haram go dey bomb we
Abi pale
Naso we go dey yeah yeah
Dem go dey trouble we
Abi pale
And Naso we go dey
Go dey look and dem go dey bomb we
Abi pale
Naso we go dey
Go dey look and the children go dey hungry
Abi pale
And Naso we go dey
Go dey look and dem go dey bomb we
Abi pale
Naso we go dey yeah yeah
Trouble we
Abi pale
we go dey yeah
Dem go dey bomb we
Say naso we go dey
Dem go dey bomb we
So we go dey yeah yeah
Dem go dey hungry
And what them say tribal now bonafide
Military
Dem obituary
Wow