Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Dremo – Ojere

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Ojere by Dremo.Aboriomoh Femi Raymond, known by his stage name Dremo, is a Nigerian songwriter, singer, record producer, recording artist, and stage performer. He is currently signed to Davido Music Worldwide (DMW). Use this link below to stream and download this track

LYRICS

Zoo levels
Oluwa Babanla (Yah)
Oluwa! Oluwa Babanla (Codename) Oluwa Babanla
I just dey start
Una just start to dey get enemies, Ojere!
Wait now, why una dey vex?
Make I land first, before you bury me, Ojere!
Gat girls online, gat girls in-line
T’on fe r’imi, Ojere!
All of them fine, but am fking with the finest
Won jeri mi, Ojere!
Won kere si mi, mhen
Presence mi kon d’awon l’amu, Ojere!
But, my guy, Walahi, me I no send them
I no get airtime, Ojere!
I no get time, Oje’ but they’ rolling hand; Ojere!
No be say pe pride Oje’
But you’ rolling with the best gang, Ojere!
These girls dey fumble
Them dey form hard-to-get, Ojere!
If she want dey long you, bros
Abegi, use your hand, Ojere!
About last night; I really blame it on the grey-goose Ojere!
I think say she be Coke bottle
But woke up to see bottle of Fayrouz, Ojere!
Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere!
I never let the team leave me behind
E le bere l’owo Seun, Ojere!
Am living life for where i dey
So I am straight out on here, Ojere!
Real recognize real, but, you’ fake
So get out of here, Ojere!
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
APG and DMW na dem wey find me
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Zero at the zone; we dey smoke on Alariwo!
Ah s’are lo Dubai Emi, Banco, ati OBO
3k Doughs dey for pocket
And you know that we spending the Dough
Gave her all that D, now she’ calling me Daddy o
Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou
Look at me from head to toe-though
Nigga you already know-know I am Frosh!
Yea! I dey rock only designer clothes And dem dey pay me
For every show And if you dey owe me mehn am at at your door
Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou
Look at me from head to toe-though
Nigga you already know-know I am Frosh!
Yea! I dey rock only designer clothes And dem dey pay me
For every show And if you dey owe me mehn am at at your door
Make dem ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me APG and DMW na dem dey find me
Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose;
Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose;
Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
You gat to keep up with the same pace Or you fit misplace something
Taking too many bullshit from these niggas
Switching on me, started snitching on me
Cut them off, quickly from my circle, as the ring-leader
No new friends and fk all the old ones Who mess with Oluwa Baba nla
Turn up and dey growing up
Now I’m a king, I dey rap, I dey sing
I step onto the ring, now they’ all trying to show me love
I no dey fk with you!
I no dey fk with you!
And just because we dey for the same class For Secondary School.
E no mean say you be my G
E no mean say I owe you shit
E no mean say you fit come chill for my crib without informing me
NO, no, no, no, no No, no, no, NO!
I no like am!
It’s funny,
How the ones that famz now are the ones wey dey cover books for exam
But, it’s okay it’s Okay!
E m’owe but mo mo way, lati j’awo,
Fun emi Family, ati friends mi too much money!
Yeah!
Ojere! DMW Ojere!
The Ape in the building Ojere!
Adey, on the beat; Ojere!
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â