Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Dremo – Kpa

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Kpa by Dremo.Aboriomoh Femi Raymond, known by his stage name Dremo, is a Nigerian songwriter, singer, record producer, recording artist, and stage performer. He is currently signed to Davido Music Worldwide (DMW). Use this link below to stream and download this track

LYRICS

Shepe
Oya whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Elu for the kpa
Eh eh whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
SperoachBeatz
Don’t say that don’t stop
That’s if you fall for me
I go fall your hand o baby
Don’t say that don’t stop
That if you’re not around
I go sleep around o baby
You don’t need to say these words
Cause me I don know wetin dey for your mind
And a long time girl I’ve been waiting
I’ve been really waiting
For me to do what’s on my mind
Girl I go give you jaara jaara
I give you love on top extra love on top
Girl I go give you jaara jaara
I give you love on top extra love on top
Oya whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Dey loose for the kpa
Eh eh Whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Dey loose for the kpa
Don’t do that don’t do
Why you request uber
When me I get two cars
Baby yeah
Don’t do that why you gon do like that o
Baby for you I go spend stacks o
Girl I love only you no doubt
I know you know say
You don’t need to say these words
Cause me I don know wetin dey for your mind slay mama slay mama
And a long time girl I’ve been waiting
I’ve been really waiting
For me to do what’s on my mind
Girl I go give you jaara jaara
I give you love on top extra love on top
Girl I go give you jaara jaara
I give you love on top extra love on top
Oya whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Dey loose for the kpa
Eh eh Whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Dey loose for the kpa
Oya come for the kpa kpa the kpa the kpa kpa
I’ve been waiting on you like a patient dog patient dog
Cos me I wantu chop the fattest bone fattest bone
Baby girl would you be my number one
Cos na you carry first you dey top them all
I love you pass money o
You don’t need to say these words
Cause me I don know wetin dey for your mind
And a long time girl I’ve been waiting
I’ve been really waiting
For me to do what’s on my mind
Girl I go give you jaara jaara
I give you love on top extra love on top
Girl I go give you jaara jaara
I give you love on top extra love on top
Oya whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Dey loose for the kpa
Eh eh Whine for the kpa
Go down for the kpa
Come around for the kpa
Dey loose for the kpa
SperoachBeatz
Ty Mix
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â