Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Dremo ft Davido – 1 2 Bang

Posted by: || Categories: Naija Music


Download 1 2 Bang by Dremo ft Davido . Aboriomoh Femi Raymond, known by his stage name Dremo, is a Nigerian songwriter, singer, record producer, recording artist, and stage performer. He is currently signed to Davido Music Worldwide (DMW). Use this link below to stream and download this track

LYRICS

They want to bang
Damn, Fresh on the beat
Code name, Dremo
This girls they want to bang
Quick, quick, e no tey before i decode her
No be wash if you want watch is all that i told her
No go mind if you get channel for my decoder
Make you whyne slow like your waist take the coder
Pakurumo ko jo dada
Anytime i pull up on the ladies, they go gaga
I treat like say, i drink alomo at paraga
Make you reminisce won, we are gentle alaga
Am not just a celebrity, girl am a star
After she don use (?), wheres my cigar
I quench for her mouth she con dey gugu ga
And she swallow everything cos (?)
Ya, ya, ya, ya
So o giant to bai
She’s addicted to the size, its a dangerous type
I dey give am all the time, am sucha generoush guy
And if she ask wetin be time, i tell her 6: 09
All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata
All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata
Quick, quick, you ft to quickly get a quicky
Finger licking, girl what you thinking, clock is ticking
But me am thinking we should do it now lori sitting
But she thinking iyara, sitting room, toilet ati kitchen
Shey ma my place or your place
Where the location dey
Cos i no dey available friday to sunday
And today na thursday, whats it gonna be
Am a gee, gat alat of p’s infront of me
This one na wether bottle
She comot my favorite boxer, like say she no want tyson and mayweather for room
I treat like say, i drink alomo at paraga
Make you reminisce won, we are gentle alaga
Am not just a celebrity, girl am a star
After she don use (?), wheres my cigar
I quench for her mouth she con dey gugu ga
And she swallow everything cos (?)
All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata
All this girls, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, they 12 bang, gbogbo won pata pata
I dey for the street, i be baba o
Making my money every hour o
When dey kissing me dem go bow down
Cos i get the fame and the power
Am richie, since i was young call me Bow Wow
But they wan follow me, shey mi lo bawa
I only like girls whe go stand out
Any girl whe i pick, he should gara
Alll this girls, Such a giant to bai
She’s addicted to the size, its a dangerous type
I dey give am all the time, am sucha generoush guy
And if she ask wetin be time, i tell her 6: 09
Alll this girls, Such a giant to bai
She’s addicted to the size, its a dangerous type
I dey give am all the time, am sucha generoush guy
And if she ask wetin be time, i tell her 6: 09
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â