Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Dj Consequence – Vanessa Baby (feat. Wande Coal)

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by DJ Consequence titled Vanessa Baby (feat. Wande Coal)DJ Consequence is a Nigerian clubhouse and radio DJ and musical artist. Popularly known as The Vibe Machine, DJ Consequence’s music and DJ career spans several years. The full name of DJ Consequence is Akeredolu Precious Pelumi. 

Use the link below to stream and download Vanessa Baby by DJ Consequence (feat. Wande Coal).

Lyrics for Vanessa Baby by DJ Consequence (feat. Wande Coal)

Eh eh ehh;
Consequence; Consequence
Eh ehh;
Consequence;
Eh; eh ehh
Iskaba; ah;
Dey don know;
Ahuda– (Dapiano on the beat) —
Omo iya mi, no send; oyifens lonpe Consequence
Eh eh
(CHORUS)
Vanessa Baby oh; make you bless me baby oh ahh
With your loving baby oh and your touching baby oh ahh
Vanessa Baby oh; make you bless me baby oh ahh
With your touching baby oh and your loving baby oh ahh
(HOOK)
She say make I wire the money

Black Diamond money
Chop money
Oya fun won ni body
Oshey oshey [askala weh];
Ehh mogbe
Oshey oshey [askala weh];
Ehhh mogbe
(VERSE 1)
All the place wey we dey, wey we go meet oh
Which day we go meet oh?
Baby girl, for your love, I go commit oh
Very sweet pass Sampiko; I go spend all my money for your casido
All my money for your casido
So authentic gan like Magnito;
That′s the consequence when you say
Oya dance fun olowo; my baby ahn; my sweet potato ahh
My baby potato, ahnn; yea
Tornado eh
Oya dance fun olowo; my baby ahn; my sweet potato
My baby potato, ahnn; yea Tornado eh
(CHORUS)
Vanessa Baby oh; make you bless me baby oh ahh
With your loving baby oh and your touching baby oh ahh
Vanessa Baby oh; make you bless me baby oh ahh
With your touching baby oh and your loving baby oh ahh
(HOOK)
She say make I wire the money
Black Diamond money
Chop money
Oya fun won ni body
Oshey oshey [askala weh];
Ehh mogbe
Oshey oshey [askala weh];
Ehhh mogbe
(VERSE 2)
Vanessa Vanessa
She’ so soft; soft soft
Bless her, I don′t want to stress her
Vanessa eh eh; Vanessa baby oh;
Vanes me baby oh
Whisk me away ahnn;
Oya dance fun olowo, my baby ahnn; sweet potato ahnn
Baby potato, ahnn; yea Tornado eh
Oya dance fun olowo, my baby ahnn; sweet potato ahnn
Baby potato, ahnn; yea Tornado eh
(CHORUS)
Vanessa Baby oh; make you bless me baby oh ahh
With your loving baby oh and your touching baby oh ahh
Vanessa Baby oh; make you bless me baby oh ahh
With your touching baby oh and your loving baby oh ahh
(HOOK)
Spend the money
Wande Coal get money oh
S’o mo p’owo ti wole?
Omo Mushin ti de o
Tudubade ade [askala weh]; odiweyetideo
Yeh owo ti wole [askala weh]; ewawasoweo
(OUTRO)
Eh eh eh; Matino on the mix
Eh eh eh eh eh eh 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â