Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

D’banj – Suddenly

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from D’ Banj which he titled Suddenly. Oladapo Daniel Oyebanjo, better known by his stage name D’banj, is a Nigerian singer, rapper, businessman and the founder of Mo’ Hits Records with producer Don Jazzy. Use this link below to stream and Download Suddenly by D’ Banj

WATCH VIDEO

Lyrics Of Suddenly by D’ Banj

Hmmm it’s Don Jazzy again
Suddenly
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
Suddenly suddenly
Suddenly suddenly
Listen now I’m D’banj

Oya suddenly suddenly
Step in the club they’re loving me loving me
Standing so far yet they’re touching me touching me
I can feel their fingers robbing me robbing me
She’s calling me calling me
Late in the night she’s fucking me fucking me
All day long she’s stalking me stalking me
And all these happen suddenly so suddenly
She go say ori yato sori
If you ask her why she go say
Ori yato sori
If you ask her weytin she go say
Owo yato s’owo e e e
Otun wa so wipé
Koko yato si koko

See the girls dem like me
Cause I dey give dem the kokomisen the kokomisen
Everyday dem go hala me
Make I give dem the kokomisen the kokomisen
Dem go say koko master
You too sweet like cake icing
They’ve seen so many dudes
But none of them be like me
Lets say I’m honest
Shey for your eye I be JJC
They wan cook for me put si
Kut ko bo si my head to strong for dem o
Quote me na because I flashy
When the girls dem come I dey treat dem fine o
Quote me that they never use to happen like this in my life
But now dem know the kind of living
I’m living I’m living
I say now dem know the kind of living show dem show dem

Oya suddenly suddenly
Step in the club they’re loving me loving me
Standing so far yet they’re touching me touching me
I can feel their fingers robbing me robbing me
She’s calling me calling me
Late in the night she’s bugging me bugging me
All day long she’s stalking me stalking me
And all this happened suddenly
So suddenly

She go say ori yato sori
If you ask her why she go say
Ori yato sori
If you ask her weytin she go say
Owo yato s’owo e e e
Otun wa so wipé
Koko yato si koko yes

I wan talk about this young girl
One of the finest girls I’ve seen girls I’ve seen
When she step over the dance floor
Her dance step so enticing so enticing
She would say kokomaster
You too strong like M I C M I C
When we act to the movies
Especially the late night scenes
Well I remember the time when just to get a girl to be mine
Dem go tell me say I no fine
And I poor I poor I no commit crime
Dem go dey yab me no be small
Dem no even send me at all at all
Just to bring their number make I call
Dem go still dey hala at at all at all
Now dem know the kind of living
I’m living I’m living
I say now dem know the kind of living
Show them

Oya suddenly suddenly
Step in the club they’re loving me loving me
Standing so far yet they’re touching me touching me
I can feel their fingers robbing me robbing me
She’s calling me calling me
Late in the night she’s bugging me bugging me
All day long she’s stalking me stalking me
And all these happen suddenly so suddenly
She go say ori yato sori
If you ask her why she go say
Ori yato sori
If you ask her weytin she go say
Owo yato s’owo e e e
Otun wa so wipé
Koko yato si koko

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â