Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

D’banj – Olorun Maje

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from D’ Banj which he titled Olorun Maje. Oladapo Daniel Oyebanjo, better known by his stage name D’banj, is a Nigerian singer, rapper, businessman and the founder of Mo’ Hits Records with producer Don Jazzy. Use this link below to stream and Download Olorun Maje by D’ Banj

WATCH VIDEO

Lyrics Of Olorun Maje by D’ Banj

Ah it’s Mo hits records
Fi le I’m D’banj
Or sk’banj like my Jamaican friends call me
In case you don’t know it’s Don Jazzy again
Ehn eh eh uhn
Uh eh uh
I need all my God fearing people to join me on this track
Ah one Ah two Ah three go

Some people dey wan make I cry
Some people dey make I die why
Olorun maje oooo
Some people dey pray make I slow
Some people no wan make I grow no
Olorun maje oooo
Help me sing it out loud
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun wa
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun eh

Different different people dey this world
Some dem like me while some show me love
Some no go let you drink water drop cup
They wan put sand sand for my garri but e no work
Tell me why you wanna run me down
Tell me why you wanna see me frown
Tell me why you wanna take my crown
And then put me six feet underneath the ground
I dey wait l dey wait answer answer
No weapon fashioned against me shall prosper
Laye laye

Some people dey wan make I cry
Some people dey make I die why
Olorun maje oooo
Some people dey pray make I slow
Some people no wan make I grow no
Olorun maje oooo
Help me sing it out loud
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun wa
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun eh

People acting like they really care
But like delilah dem wan cut your hair lailai
Wanting us to always live in fear
But all that nonsense e go end for here
What was like it just for you to see
Why can’t we all live in unity
We are truly one community
End am here you go see how the life go be ha
Why you dey wait answer answer
Love thy neighbor as yourself thus saith the lord

Some people dey wan make I cry
Some people dey make I die why
Olorun maje oooo
Some people dey pray make I slow
Some people no wan make I grow no
Olorun maje oooo
Help me sing it out loud
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun wa
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun eh

Some people dey wan make I cry
Some people dey make I die why
Olorun maje oooo
Some people dey pray make I slow
Some people no wan make I grow no
Olorun maje oooo
Help me sing it out loud
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun wa
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun eh

Some people dey wan make I cry
Some people dey make I die why
Olorun maje oooo
Some people dey pray make I slow
Some people no wan make I grow no
Olorun maje oooo
Help me sing it out loud
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje ooo
Ko ni baje fun wa
Olorun maje Olorun maje Olorun maje Olorun maje
Ko de ni baje oooo

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â