Burna Boy – Way Too Big
Download this track by Burna Boy titled Way Too Big. Damini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists. He was awarded the African Artist of the year at the 2020 VGMA’s. In 2020, his album Twice as Tall was nominated for the same category at the 63rd Annual Grammy Awards, making him the first Nigerian with back-to-back nominations at the Grammys. In 2021, he won the award for Best World Music Album at the 63rd Annual Grammy Awards.
Use the link below to stream and download WAY TOO BIG by Burna Boy.
Lyrics of WAY TOO BIG by Burna Boy
You know my style
E no be childs
Dem no dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you wanna try
You go go die nberibe
It’s been a landslide for a long time
But they no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy
Who bad enough, who do it like me
Make una call my cellular (wait)
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight
Because I’m way too big
Way too big to be fucking with you
Because I’m way too smart
Way too smart to be falling in your trap
(Be fucking with you)
Because I’m way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)
Truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I’m on drugs, ti mi o mu ri
But everything them talk still no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan cos I’m unruly
Beat my case cos of hung jury
Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery
Because I’m way too big
Way too big to be fucking with you
Because I’m way too smart
Way too smart to be falling in your trap (fucking with you)
Because I’m way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Because I’m way too big)
(Because I’m way too big)
Na your problem
Say, na your problem
I dey tell you my guy
You know my style
E no be Jazz
Them dey sell am for eBay
If you say you get mind
And you want to try
You go go die nberibe
It’s been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy