Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yung L – Shooga

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yung L titled ShoogaChristopher Omenye, better known as Yung L (pronounced Young el), is a Nigerian singer, songwriter and performer. A graduate of the University of Jos, Omenye started singing, rapping and performing at social events and joined a music group known as Mac9. They performed songs by some of Yung L’s musical influences such as Damian Marley and Jay-ZUse the link below to stream and download SHOOGA by Yung L.

Lyrics of Shooga by Yung L

Ehay- ebeee

Ehay
Egbe
Gyalllll

Shey u want to celebrate
Oya turn up the place an activate
Mr Dj pan d place
Mr marley dey pan d case o
See as d gyal dem circulate
Dem show me love i appreciate it
I like the way them regulate
Oya kak up for me n wine ya waist o

Baby jomajo
Get that wine pan d floor
Tell wat uve been waiting for come n give me some more
Baby jomajo get that wine pan d floor
Tell me wat uve been waiting for come and give me some more

Baby gimme that
SHOOGA
Plenty plenty SHOOGA
SHOOGA
Plenty plenty SHOOGA
Gimme that SHOOGA
Plenty plenty SHOOGA

If u ready let me know
Mk we turn up the place n change parole o
Ekelebe pan d floor
We about to kick off the show o
See as the gyal them winning
Making me lose my mind- away
See as the gyal dem shaking
Making me wan grind- away
Loving the way she swing it
Bring it back to me- away
Im in the mood to get it will u bring it close to me

Baby JomaJo
Get that wine pan the floor
Tell me wat uve been waiting for come and give me some more
Baby JomaJo
Get that wine pan that floor tell me wat uve been waiting for come gimme some more
Baby Gimme that
SHOOGA
Ehen
Plenty plenty SHOOGA
Ah hay SHOOGA
Ehen plenty plenty SHOOGA

Flute pa pa pa papapapapara

Just gimme that SHOOGA
Ah hay plenty plenty SHOOGA
Ehen SHOOGA
Ah hay Gimme that SHOOGa
Ehen SHOOGA
Chai plenty plenty SHOOGA

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â