Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yung L – Designer

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yung L titled Designer. Christopher Omenye, better known as Yung L (pronounced Young el), is a Nigerian singer, songwriter and performer. A graduate of the University of Jos, Omenye started singing, rapping and performing at social events and joined a music group known as Mac9. They performed songs by some of Yung L’s musical influences such as Damian Marley and Jay-Z. Use the link below to stream and download DESIGNER by Yung L.

Lyrics of Designer by Yung L

I love Grip Muzik
Yeah
Dem fit no this
Marley be the realest

When she rollin’, she rollin’ designer
When she steppin’ in the place na Gucci and Prada
All d boys dem bad they know she badder
Good girl gone bad I’m talking Rihanna
Skin smooth e white like China
Number 1 pon the game na she be gola
She dey give me d vibe my sexy mina
Me I’ve never seen a girl so bad

I make her say
Oh! Girl start to control me ay
I say Oh! Girl wan start to control me ay
Hmm hmmm
She move her waist her yansh like Trailer
Girl a black star like she from Ghana
She dey make me start to catch the fever
Then she start to play like Roger Milla
Chai! She too cool like freezer
I call her my queen she call me Ceazer
She make bad man to start to stammer
Then she do the dutty whine like she Jamaican
Marley on deck and I got the fire
If you think say na lie make you ask Iyanya
From Europe right down to Zambia demma never seen a girl so bad
She make him say Oh! Ay
Girl start to control me ay
I say Oh! Ay Girl wan start to control me ay

Ahn ahn

You see this girl
She’s my desire
You see this girl
She takes me higher
You see this girl
She burst me speakers
You see this girl
She’s such a diva

But hey! No time to ginjah
I call up my guys dem waya waya
Man a bad man I dey score like Drogba
Me I like a bad girl to Gbe mi sa ya
Marley on deck I dey burn the rabba
If you think say na lie make you ask Endia
From Europe right down to Gambia
Man a never seen a guy so bad
I make them say Oh! Ay
I say Oh! Oh! Ay
Dem say Oh! Ay
Mr marley control oh! Ay

Marley on deck I dey burn the rabba
think say na lie make you ask Endia

Think say na lie make you ask Endia
Think say na lie make you ask Endia
Think say na lie make you ask Endia
Think say na lie make you ask Timaya
Think say na lie make you ask Iyanya

Awwu
I love Grip Muzik

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â