Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Vector – What’s That

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Vector titled What’s ThatOlanrewaju Ogunmefun, better known by his stage name Vector, is a Nigerian rapper and songwriter. He has released three studio albums, including State of Surprise and The Second Coming (2012). In anticipation of his second studio album, he released a mixtape titled Bar Racks. “Lafiaji” which was released in December 2016. He also released a mixtape in October 2018, “The Rap Dialogue” in an effort to keep the spirit of Nigerian hip-hop alive. He is the voice behind a Sprite commercial that aired on radio stations across Nigeria since 2009. He also had “the longest freestyle rap in Nigeria”. Use the link below to stream and download WHAT’S THAT by Vector.

Lyrics of What’s That by Vector

Just incase you don’t know it’s Mekoyo again
Ondu
Pardon my croaky voice we’ve been doing stuff
It’s shisha oh
Alright
Okay, Uh go
Hey you! What’s that?
Wetin u carry for back? What’s that?
Free bizness? (hmmm), What’s that?
Is it sickness? (hmmm), What’s that?
You no dey go down? (where), What’s that?
You no go go house? (who), What’s that?
After all of the flex and the stress
Now you say you no go come to the bed, what’s that?
I no dey understand people nowadays
Everybody too sharp nowadays
Scam is scamming the scam nowadays
It’s all part of our plan nowadays
I met this one fine damsel oh
See as e dey move, e dey dance well oh
I ginger myself as a calm fellow
But the chest dey remind me of cowbell oh
I sey “hi” she no talk “hello”
I tell am sey “if na money make she talk well oh”
She sey “is that so?, what do take me for?
You want to tempt me with money, so you can devour”
She sey she need some care, and she serious
But e no go fit go house e dey period
I sey “hmmm-hmmm, true-true”
Shebi you don see mugu (eeyah!)
Hey you! What’s that?
Wetin u carry for back? What’s that?
Free bizness? (hmmm), What’s that?
Is it sickness? (hmmm), What’s that?
You no dey go down? (where), What’s that?
You no go go house? (who), What’s that?
After all of the flex and the stress
Now you say you no go come to the bed, what’s that?
Guy man na you sharp pass
When you dey church na you clap pass
And when you dey club you na papas
You no dey shame when e reach to dey tap ass
(Oh Lord) Me I no dey judge you
Pop your rosey na you know wetin e cost you
You na superhero you no even need costume
You dey spray rapper for their body likee perfume
But you dey hold pesin, what’s that?
Sought your gbese before you com hang
You na athlete you dey run things
The way you dey F up na you go born twins
Or may be triplets, sickness
The way you dey game, you na P-S?
Abi X-Box, yess boss
Oya so keke napep e di lexus (maga)
Hey you! What’s that?
Wetin u carry for back? What’s that?
Free bizness? (hmmm), What’s that?
Is it sickness? (hmmm), What’s that?
You no dey go down? (where), What’s that?
You no go go house? (who), What’s that?
After all of the flex and the stress
Now you say you no go come to the bed, what’s that?
Hey you! What’s that?
Wetin u carry for back? What’s that?
Free bizness? (hmmm), What’s that?
Is it sickness? (hmmm), What’s that?
You no dey go down? (where), What’s that?
You no go go house? (who), What’s that?
After all of the flex and the stress
Now you say you no go come to the bed, what’s that?
(Hmmm-hmmm, ah hey)
What’s that?
(Hmmm-hmmm, na so)
What’s that?
Oshaamo, Ondu
What’s that?
Oshaamo-shaamo

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved