Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya – God I beg

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which he titled God I beg. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download God I beg by Timaya

WATCH VIDEO

Lyrics Of God I beg by Timaya

Justerys
But that life wey you get
For the money wey you get
E better man yo, biyo boda eh
I say, “Is part of band eh”
Pack your bar
Chineke me

The fear of poverty
Is the beginning of bad luck
If you no work, you no go chop
Anytime I waka before, na so I dey talk

See, I nearly join Yahoo, Yahoo.com, eh
People start to look me like a boncom
So I decide to sell plantain
Everytime I waka before, na so I dey shame

Thank God, God don bless me eh
I dey for the day
Thank God for this mercies, eh
Chai, say Timaya na my name

Sometimes, I dey wonder for myself
If I no get money I get oh
Who go give me money to chop?
My brother man, how I go dey oh?

My mama, my papa, my brothers and sisters
Who go dey their pillow oh
God, I beg oh, God, I beg oh
God, I beg oh, God, I beg oh

God, never, never never let me to lack oh
God, I beg oh
Eh, baba God, abegi, abegi
Na beg I dey beg you eh, eh
God, I beg you, I beg you
Na beg I dey beg you eh, chai
Chinekeme

The fear of the Almighty
Is the beginning of wisdom
I remember when I bin start
Many people look at me
Say Timaya dey mad

The road to success is very narrow
So many people say, “I don kolo”
Hey, dem call me an olofofo
Say right now, Timaya don come blow

Thank God for his mercies eh
I dey pon the game
Thank God for your blessings eh (Chai)
Say Timaya na my name

Sometimes, I dey wonder for myself
If I no get money again oh
Who go give me money to chop?
My brother man, how I go do?

If my music no sell again
My brother, na wetin I go say?
God abeg oh, abeg oh
Abeg oh, abeg oh
Never, never let me to lack oh
God, I beg oh, oh

Baba God, abegi, abegi
Na beg I dey beg you eh, eh
Na the way beg you, I beg you
Na beg I dey beg you eh

Everybody just say ah, eh
It’s another true story, eh
E happen for my family, eh
My papa was very wealthy
My brother man in that case, it was heavy, eh

Chai, right now we so broke
My brother man, I swear no be joke
Some people won begin to dey vex
My brother, this e be like James hardly chase

Say thank God, God don bless me eh
I dey pon the game
Thank God for your mercies eh (Chai)
Say, Timaya na my name

Sometimes, I dey wonder for myself
If I no get money I get oh
Who go give me money to chop?
My brother man, wetin I go do?

All the money wey I get for this world
My brother, e go last for me oh
God abeg oh, abeg oh
God abeg oh, abeg oh
God, never, never let me to go low
God, I beg oh, oh

Everbody say, everybody say
I beg you, I beg you
Na beg I dey beg you eh, eh
I beg you, I beg you
Na beg I dey beg you, eh

Everybody just say
Life I’m living today eh
No be my own oh
The business wey I dey do today
My brother na Jehovah just dey see me through

Oh the money, the fame, the car, the house
No be my own oh
God abegi, abegi
Na beg I dey beg you eh, eh (Chai)

I beg you, I beg you
I dey beg, I dey beg you eh
Everybody, everybody, everybody say

If you like make you get machete
Eh, if you like make you get billion
Eh, if you like make you get trillion
If you like make you feel like John Forefront chai

No be you nothing eh
Na Jehovah be everything eh
My brother man, I tell you the true story
Eh, this one e no dey funny eh

Thank God for blessings oh
I dey pon the game
Thank God for your blessings oh
Everybody sing say

Sometimes, I dey wonder for myself
Sometimes, I dey wonder for myself
Self eh, eh, self eh, eh
Sometimes, I dey wonder for myself

God abeg oh, abeg oh
Abeg oh, abeg oh
Never, never let me to lack oh
Abeg oh, oh

Baba God, abegi, abegi
Na beg I dey beg you eh, eh
Na know, I beg you, I beg you
Na beg I dey beg you eh

 

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â