Timaya Ft. Terry G – Malonogede
Download this track by Timaya Ft. Terry G which they titled Malonogede. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download Malonogede by Timaya Ft. Terry G
Lyrics Of Malonogede by Timaya Ft. Terry G
Won fe pami, but oluwa wa
Won fe pa’na, hun, ina wa
You can’t bring me down now
No matter how you try o
You can’t make me frown o
I can never go down o
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh, oh, weh
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh, oh, weh
Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
Oh, weh, oh, weh
Kilogedede, kilogedede, kilogedede
Oh, weh, chai
See every time I keep struggling
They want make I die o
They wan control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make I die o
Everyday I dey go up, up
My brother I no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And I get authority
Over principality
Oh, Lord, come down
And manifest your power
Oh, Lord, come down
And manifest your power
I say, “Malonogedede, malonogedede, malonogedede”
Oh, weh
Irinogedede, irinogedede, irinogedede
Oh, weh
Ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino
Oh, weh
Inogede, eh
See the girls dem dey dance gedede, eh
For your house you they hear gedede, eh
See some of them they dance gedede, eh
And my music just gedede, eh
My mama dey dance gedede, eh
See the children dey dance gedede, eh
See the boiz and girls dance gedede, eh
See, hmm
Won fe pami na, ino wa
Won fe semi lese o, eruku wa, Ice
Omo yen yaka sibe eh, won fe semi lese, eh
The way she dey whine am go low, eh, eh
They make man lose up him mind, eh
One thing that happens in life
Is when you progress and people dey vex e, Ice
Because the paper e dey rest
And they see you dey want to dey vex
Oya baby, gandilolo gandilolo lo lo lo, eh
Baby whine am whine am oya whine your apako
Uhm, go down, go down, go low
Baby, go down, go low
I like it the way that you clip on ma finger
Dey make me dey wanna na go slow
Baby, oh, no
I like it the way that you clip on ma thing
E dey make me dey high go apako
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
Oh, weh
Kilogedede, kilogedede, kilogedede
Oh, weh, chai
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, malonogedede, malonogedede
Oh, weh
Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege
Oh, weh
Kilogedede, kilogedede, kilogedede
Oh, weh, chai
See