Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Sound Sultan – Gud Gal

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Sound Sultan which he titled Gud Gal. Sound Sultan was a Nigerian rapper, singer, songwriter, actor, comedian, and recording artist. He was regarded as one of the pacesetters of modern hip hop music in Nigeria. He was notable for using his music to speak against poverty, corruption, bad governance and societal ills in Nigeria. Use the link below to stream and download Gud Gal by Sound Sultan

WATCH VIDEO

Lyrics Of Gud Gal by Sound Sultan

The gap to all the gud gal dem
You turn a bad man gud
Hey sosisie
You’re rude boy, a hood boy
When you tap money you’re a should boy
Handle your base like a should boy
Jay sleeky sleeky wa yo
Arabarabarabaraba dem dem
Arabarabarabaraba dem dem
Yes she’s pretty and she fine so
(In the mix)
Bad man

Just the other day I see her in her show eh eh
Her body language say she wan follow me go eh eh
Working round so mine list
And she yes dey find list o
She drive around her multi million naira car eh eh
She follow me go London and America eh eh
She don know know the designer
But she put her bag the wholeshop to wanna
There she go there go
There she go there go
Whinning her waist with her helo wanna hey
There she go there go
There she go there go
First started with the hello that she say
She never left her house to the front door
Cause if she do my papa no let am go
Cause she’s pretty cause she’s fine so
And I even adjust when she whine so
(Bad man)

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Arabarabarabaraba dem dem
Arabarabarabaraba dem dem
Yes she’s pretty and she fine so
She’s pretty and she fine so

Arabarabarabaraba dem dem
Arabarabarabaraba dem dem
Yes she’s pretty and she fine so
And I like her when she whine so
Hmm
She feel so
She fine so
When she dance so
Eh eh

The gal that making me go juicy like a bangle
And I want to pull her string like a banjo
Put her hand on my wrist like a bangle

Everytime no dey mean she dey bang jo

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me
(Bad man)
Arabarabarabaraba dem dem
Arabarabarabaraba dem dem
Yes she’s pretty and she fine so
Pretty and she fine so

Kilode omoge tofebamilo
Didn’t your mama tell you not to play with fire oya
(Oh wee)
Kofe si nosere
(Oh wee)

Kilode omoge tofebamifo
Didn’t your mama tell you not to talk to stranger
(Oh wee)
Kofebamidele
(Oh wee)

She dey tell me say man o
She tell me say man o
I wanna give you plenty plenty love
I wanna be the plenty plenty love

She been tell me say man o

She tell me say man o
I wanna give you plenty plenty love
I wanna give you plenty plenty love

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Guudy gal, you be guddy gal o
Why you wanna get a bad man like me
Why you waiting for a bad man like me

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â