Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Sound sultan – Ghetto Love

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Sound Sultan which he titled Ghetto Love. Sound Sultan was a Nigerian rapper, singer, songwriter, actor, comedian, and recording artist. He was regarded as one of the pacesetters of modern hip hop music in Nigeria. He was notable for using his music to speak against poverty, corruption, bad governance and societal ills in Nigeria. Use the link below to stream and download Ghetto Love by Sound Sultan 

WATCH VIDEO

Lyrics Of Ghetto Love by Sound Sultan

Beat by Standstill
It’s so funny how time goes by, yeah
And my people still dey show us love (yeah)
I got the kings of the ghetto with me (yeah)

Baby girl fine pass Madonna
But she dey dribble everybody like Maradona
The way you play, you fit play for Barcelona
‘Cause you dey dribble everybody like Maradona
Baby girl find your owner

Ghetto skele, them no want o
This kind yawa e too catch e oh, too large o
Skele them no wan know
Ghetto babas them no wan hear
Put money for bear-bear bank o (bear bank o)
The bobos them no wan know

Make all these girl wey dey pon me mind
Omo this girl, she really fine
And me no care if she dey with another man (careless)
If you love somebody walk up to her and tell am you love am eh
It does no crime, no time at all

E get this fine girl I love oh, yes I love oh
Every time I see her we dey act Telemundo
I see her for Banana but she dey live for Igando
She say I got dough, I say na God oh
Naso she dey zo mana, always dey want manner
To dey fall from the heaven in a strong manner
Naso I run go, when I see her she want go hug me
I give her whiskey

Baby girl fine pass Madonna (reality, reality)
But she dey dribble everybody like Maradona (true talk)
The way you play, you fit play for Barcelona
‘Cause you dey dribble everybody like Maradona
Baby girl find your owner

You notice, like this mama
Fine girl turn around like this mama
Come closer to your papa like this mama
Come show me what you got like this mama
Your booty bounce like this mama (booty bounce)
Your coca-cola bottle, shake this mama
Come do one ghetto like this mama
Cause every time e come, say the truth mama

‘Cause galala no dey do them again
Konto no dey sweet them again
Makossa no dey wound them again
Suo, na the new dance wey dey reign
I do my thing and I do it my way
No be moi-moi, me say no be play
When me sing one tune, everybody wan dance
Anytime wey we come up for party people want dance

Run them out, run them out, run them out
All the obia wey dey gun their mouth
Run them out, run them out, run them out
All the obia wey dey busy run their mouth
Fryo where you dey? Fryo where you go?
Fryo dey for ghetto dey run the show

No wan, so the people gallant no wan
Baba Fryo gallant no wan
‘Jegunle people gallant no wan
Sound Sultan gallant no wan
Make you dey pose, make you dey denge dey pose
Make you dey pose, make you dey denge dey denge

Baby girl fine pass Madonna
But she dey dribble everybody like Maradona
The way you play, you fit play for Barcelona
‘Cause you dey dribble everybody like Maradona
Baby girl find your owner

Yokokoko, ye yokoko, Jah know
Oh papa mo, baba I am crying down to my soul
I will never let you go ’cause I know dejisoro
Una be danfo driver suo, na we be the passenger suo
E ba mi pe iya Bolanle, Bolanle, Bolanle
Ko lo kilo fun omo re ko ma pe sile o, pe sile o
Ko mu oko nile o
E ba mi pe iya Bolanle, Bolanle, Bolanle
Ko lo kilo fun omo re ko ma pe sile o, pe sile o
Ko mu oko nile o

Shoki, Shoki
Iya Bolanle make you tell Bolanle make e bring husband come house oh (quick quick)
Iya Bolanle make you tell Bolanle make e bring husband come house oh (quick quick)
Iya Bolanle make you tell Bolanle make e bring husband come house oh
Iya Bolanle make you tell Bolanle make e bring husband come house oh
Iya Bolanle make you tell Bolanle make e bring husband come house oh (quick quick)

Alexi, you dey there?
Indomix

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â