Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Maleek Berry – The Matter Ft Wizkid

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Maleek Berry titled The Matter Ft Wizkid. Maleek Shoyebi (born 11 August 1987), professionally known as Maleek Berry, is a British-Nigerian record producer and recording artist. After his break into the spotlight in 2012, Maleek Berry was nominated as “Music Producer of the Year” at the 2014 Nigeria Entertainment Awards. Maleek Berry has worked with prominent artists such as Wizkid, Davido, Wale, Fuse ODG, Runtown and Iyanya. In 2017 he was nominated in the Best Male category of the annual MOBO Awards. Use the link below to stream and download THE MATTER by Maleek Berry ft. Wizkid.

Lyrics of The Matter by Maleek Berry ft. Wizkid

Yeah
Berry pon dis
Starboy

Dem say dem bad but I swear dem do nothin
Dem say dey go throw me punch but I swear dem nor reach o eh
20 man shall fall that day if you cross my lane o eh
All your man shall fall that day if you cross my lane o eh

Oya back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di

Kerewa, sarewa
Sare wa gba
Ko gbe ni wa
Baby girl gbesoke
Gbesile
Mo ni ko gbe ni wa
Today na salewa
Tomorrow na Vanessa
I dey give many things enough to go around
Even your girl go follow come around
Starboy wizzy the girl dem manna
Call all the sexy girls come out one by one
Tall, short, fat or skinny
Come out one by one
Mr lover man
Mr giving you all you desire
No man test the boy
Mr giving you all you require

Dem say dem bad but I swear dem do nothin
Dem say dey go throw me punch but I swear dem nor reach o eh
20 man shall fall that day if you cross my lane o eh
All your man shall fall that day if you cross my lane o eh

Oya back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di

Attention! Stand!
They wanna see nobody dulling
Stand up, ke jo o
My guy no forming
Maleek Berry on this
And I’m killing dis beat
Freaky, freaky
DJ put on repeat
In my world everyday is a holiday
Real bad gyals dem follow me
All of my guys get girls for free
When we turn up
The girls undress for we
Rozay, Hennessy and the sex for free
The sexiest girl come dance for me
Say all of my guys get girls for free
When we turn up
The girls con dress for we
Rozay, Hennessy and the sex for free
The sexiest girl come dance for me

Oya back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di
Back to the matter
Open and close
Touch your toes
Baby oya yo di

If you know you feeling dis spiritually
Lemme hear you say
Yeah yeah
Oh yeah!
Berry pon dis
Ah, starboy thinz, yea..

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â