Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Peruzzi – Mauriello

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Peruzzi titled MaurielloTobechukwu Victor Okoh (born 5 December 1989), popularly known as Peruzzi, is a Nigerian singer, song writer and performing artiste. He began recording music at the age of 7.Though his signing to Davido’s DMW was being disputed at some point, Peruzzi is a front member of the 30 Billion Gang also known as 30BG, a group consisting mostly of Davido’s close associates such as Blacktycoon, Tunegee, B-Red etc. He rose to prominence after being featured on a song by Nigerian music legend 2Baba on a song called ‘Amaka‘. Use the link below to stream and download Mauriello by Peruzzi.

Lyrics of Mauriello by Peruzzi

Oh mauriello
My heart beats for you everyday
Emotions running through my veins
I cant sleep, i cant eat
Sweet mauriello

She no believe say she don love up
Chai
She no fit sleep and she no fit chop oh
Something deep wey she wan discuss
2 minutes 44 missed calls
She no wan hear say she don give up oh

Mauriello
Mauriello
As you dey miss me i dey miss you mauriello
Mauriello
Oh mauriello
And if you leave me e go wound me mauriello

Ai
Knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. one time
Knock on me door ey eyyy

Baby knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. one time
Knock on me door ey eyyy
Chai

And if e make sense for your conscience oh
I don’t think you should fight it
I stand fit for you

So many people talk nonsense oh lele oh
Girl you should try me
Uber i’m riding for you

Mauriello
Mauriello
As you dey miss me i dey miss you mauriello
Mauriello
Oh mauriello
And if you leave me e go wound me mauriello

Be the bang
Ai

Knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. one time
Knock on me door ey eyyy

Baby knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. One time
Knock on me door ey eyyy

Swaps

Mauriello
Mauriello
As you dey miss me i dey miss you mauriello
Mauriello
Oh mauriello
And if you leave me e go wound me mauriello

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â