Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Peruzzi – Lagbaja

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Peruzzi titled LagbajaTobechukwu Victor Okoh (born 5 December 1989), popularly known as Peruzzi, is a Nigerian singer, song writer and performing artiste. He began recording music at the age of 7.Though his signing to Davido’s DMW was being disputed at some point, Peruzzi is a front member of the 30 Billion Gang also known as 30BG, a group consisting mostly of Davido’s close associates such as Blacktycoon, Tunegee, B-Red etc. He rose to prominence after being featured on a song by Nigerian music legend 2Baba on a song called ‘Amaka‘. Use the link below to stream and download Lagbaja by Peruzzi.

Lyrics of Lagbaja by Peruzzi

Intro
Yea Hello..
Hello…
I know you can hear me, Hello
Vvv Vstix

Call lagbaja
(Talk hellooo, hellooo,
I know you can hear me, talk to me Helloo
Helloo, Talk nau!)
La Gba Ja
(Ogini ne me nkpo tu a)

Ayi, Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call Fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
(Talk Nau)
E no fit talk

Nwane this abili
Disability ooh
Wey you they give me
Wey you they give me so
Dey make you feeling
Like say you killy show
You want to finish, want to finish me o
(Ewo nu)

But e no fit work
See Oil dey my head
The head too strong

We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve since
Ask her wetin dey sup
(Talk o)
E no fit talk

You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I never did it oh
No no no, No
I never did it o (I never did it o)

Tell them make them call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As roadblock don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
(wetin dey)
E no fit talk

Ayi! Call lagbaja
Yea Hello
Hello
I know you can hear me, Hello

Swaps Swaps

Talk Hello Hello
I know you can hear me, talk to me Hello
Hello talk nau

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â