Welcome to PraiseZion



Patoranking – Abule

Posted by: || Categories: Naija Music

Download this track by Patoranking titled AbulePatrick Nnaemeka Okorie (born 27 May 1990), better known by his stage name Patoranking, is a Nigerian reggae-dancehall singer and songwriter. Born and raised in Ijegun-Egba Satellite Town, Patoranking hails from Onicha, Ebonyi State. Patoranking became a protégé of Dem Mama Records after collaborating with Timaya on his song “Alubarika“. In February 2014, he signed a record deal with Foston Musik and released “Girlie O“, a single that put him in the limelight. Use the link below to stream and download Abule by Patoranking

WATCH VIDEO

Lyrics Of Abule by Patoranking

Fun-fun-fun
Hold am tight
Hold am jeje
Go Funkula

This is another ‘tory oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with hin girlfriend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everythin’ yapa, everythin’ dey

Ahh, oshey
I get many girls, wey dem dey come from Mowe
AJ boys, dem dey like to throw-away
Omo see gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy girls like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
 
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba dem tell us to go
 
Ahh, oshey
I get many girls, wey dem dey come from Mowe
AJ boys, dem dey like to throw-away
Omo see gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy girls like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
 
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go

Download Mp3 Here



CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below

                                 
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2025 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â