Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

P Square – Omoge Mi

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from P Square which they titled Omoge Mi. P-Square is the defunct music duo consisting of the twin brothers, Peter Okoye and Paul Okoye. They produced and released their albums through Square Records. In December 2011, they signed a record deal with Akon’s Konvict Muzik label. In May 2012, P-Square signed a record distribution deal with Universal Music Group.  Use this link below to stream and download this track Omoge Mi by P Square

WATCH VIDEO

Lyrics Of Omoge Mi by P Square

No no no no no no
Yeah yea yea ye yea ye yea
Girl why yeah yeah
Omoge mi ati padi mi
He eh he eh
Oremi eh eh eh
Girl why yea yea yea

So many times I wonder why
Tears dey for my eyes
For so long me I no know
Say my girl friend and my best friend
They play me and them no send
This na the thing way dey make me feel so

I bin forgive her the other time
She was begging to be mine
I told her not to cry
That everything will be alright
But now I wonder why
It has to be this guy
This na my only best friend

If na you tell me wetin you go do your girl friend
Omoge ti mo feran
Ti emi feran ti emi fe ri
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend
This na padi mi oremi eyi e eh
Girl why yea yea yea

No no no no
I no go fit take am any more
Lai lai
She suppose to be my wife
To bring the light in our lives
To my personal person
I don learn my lesson
And I dey swear
This no go happen again oh
This na my biggest mistake eh
And my friends no go see me again
And my girl no put me for shame

If na you tell me wetin you go do your girl friend
Omoge ti mo feran
Ti emi feran ti emi fe ri
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend
This na padi mi oremi eyi e eh
Girl why yea yea this na my only best friend

Omo je a se nko now
No no no l don’t want jo u don’t understand
His beginning to suspect me no no no I don’t want jo

I bin forgive her the other time
She was begging to be mine
I told her not to cry
That everything will be alright
But now I wonder why
It has to be this guy
This na my only best friend

Girl eh eh eh eh
Oremi eh eh eh eh
No no no no no no no
No no no no no no no
I no go fit take am any more this no go happen again o
lf na you tell me wetin you go do your girl friend this na my biggest mistake
Omoge ti mo feran my friend no go see me again ooo
O ti emi feran ti emi fe ri my girl no go put me for shame
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend this no go happen again oo
This na padi mi oremi eyi e eh this na my biggest mistake
Girl why yeah yeah and my girl no go put me for shame

If na you tell me wetin you go do your girl friend this no go happen again o
Omoge ti mo feran this na my biggest mistake
Ti emi feran ti emi fe ri and my girl no go do me again ooo
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend
This na padi mi oremi eyi e eh
Girl why yeah yeah this na my only best friend

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â