Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

P Square – More Than a Friend

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from P Square which they titled More Than a Friend. P-Square is the defunct music duo consisting of the twin brothers, Peter Okoye and Paul Okoye. They produced and released their albums through Square Records. In December 2011, they signed a record deal with Akon’s Konvict Muzik label. In May 2012, P-Square signed a record distribution deal with Universal Music Group.  Use this link below to stream and download this track More Than a Friend by P Square

Lyrics Of More Than a Friend by P Square

Hey girl Hey girl ooh
Girl I just dey wonder
I still dey wonder
Make you take me as I am
I just dey wonder

See e get this girl for my hood
Understanding and I wish I could
Treating me this way wetin I do
I just dey wonder She’s my grilfriend, and am her boo
No temptation, no taboo
Looking so sweet and beautiful
I still dey wonder Hey, my brother can you imagine
Everything be like say na magic
Some say make I fashi
That she’s flashy
And she looks so sassy
They want make I panic
Mehn I don’t care I’d she’s nasty
To me she’s a classic girl

Can I be more than a friend Till the end Understand I just dey wonder
Make you take me as I am Till the end Understand I just dey wonder
Can I be more than a friend

Girl this love no go pass me by
I remember when I used to try
I dey try not to question life
Girl I no go lie
Na because you too fine
Please don’t make me cry
Don’t even ask me why
Unless you want make I kpai
Cos I still dey wonder Hey,
My brother can you imagine Them say make I fashiShe’s flashy
Everybody dey talk say she nastyREPEAT I just
Dey wonder I still dey wonder I dey dey wonder

How can I be more than a friend to you
Someone so close to you
Even though love is blind I can see
No one can change my heart
No one can tear us apart
You can take that from me

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â