Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Oritse femi – Our Government I Beg

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Oritse femi which he titled Our Government I Beg. Oritsefemi Majemite Ekele popularly known by his first name Oritse Femi, is a Nigerian singer-songwriter and performer. He is best known for his remake of Fela Kuti’s “Double Wahala” song.  Use this link below to stream and download this track Our Government I Beg by Oritse femi 

Lyrics Of Our Government I Beg by Oritse femi 

Ehn Why this people come dey lie for us say them fit divide the ocean?
They just dey oppress us, make us dey feel the pressure Oooh,
This one na bad impression eh eh eh Oya no,
This one na bad impression ah ah ah Our
Government i beg o Plenty hunger don dey strike o
Many don dey waka
About water, light, food, house
E jor wan, kilode gan gan na ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa ba shey wa ba shey gan na ti ko ba si na?
Kilode gan gan na, ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa pa gan na ti ko ba ni na?
We get oil no be say dem say we get oil (for real) Plenty mineral
Resources borku for here (maka chukwu biko) Electricity no support be
Our problem (no be lie) Na when we go
Come see the light of this our tunnel?
Oh no, this one na wickedness o Our government i beg o (biko nu)
Plenty hunger don dey strike o Many many don dey die o Many many don
Dey waka o Some dey follow dessert go India While some dey follow
Ship dey go yonda We get this three big
Problems Na who go help us come solve these problem?
This thing i dey tell you so na our major problem About water, light,
Food, house Water, light eh, food, house Water, light, food,
House About water, light, food,
House E jo wan kilode gan gan na, ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa pa shey gan na ti ko ba si na?
Kilode gan gan na, ti ko wa si na?
Bawo ilu ma shey wa pa gan na ti ko ba ni na? (je kon mo)

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â