Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

2Baba & Wizkid – Dance Go (Lyrics)

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Dance Go by 2Baba Ft. Wizkid. Use the link below to stream and Dance Go by 2Baba Ft. Wizkid.

LYRICS OF DANCE GO BY 2BABA

Oh eh eh
Oh oh oh oh
Tubaba and wizzy
Eh eh eh
Un na na na na na
Oh oh oh
Eh eh eh eh
Ya ya
Na so
Everybody come make you follow me go
Make you follow me dey feel the rhythm
Say you know am capable o
I am capable in every season
Make you dance and feel the flow
Make you drink and party with me
When the gbedu don start to play
Say you know am the melody killer

And anything you need, I got ya
And eau de vie, o ya pa
Don’t be scared baby, come over
Cause I don’t bite
If there’s any question you got, I got the answer

What you feeling inside you, you got to let me know
Say what am feeling inside me, I got to let it show
And you know eau de vie yapa, I no dey see nothing
And you know Hennessy yapa, I no dey see person

I want you to dance go
Ye… I want you to dance go
Eh eh
I want you to move slow, low low low low
Dance go ye ye

Me and my guys we want to run town
Now wey the song don done down
For this place nothing like done down
The intention na to paint the town brown
Visa and class na how we wan chill
Anybody come cuff for here them no dey drill
Eh, oya make you chill
For real

Na to jolly, na him matter
And eau de vie, o yapa
So don’t be scared baby, come closer
Cause I don’t bite
Cos any question you got, I got the answer

What you feeling inside you, you got to let me know
Say what am feeling inside me, I got to let it show
And you know eau de vie yapa, I no dey see nothing
And you know Hennessy yapa, I no dey see person

I want you to dance go
Ye… I want you to dance go
Eh eh
I want you to move slow, low low low low
Dance go ye ye

Everyone one time make the flow
No time for dulling no more
One thing I know is for sure
We go get you asking for more
You don’t need any reason
Just follow the beat
This year wey you know crazing
So follow my lead o

What you feeling inside you, you got to let me know
Say what am feeling inside me, I got to let it show
And you know eau de vie yapa, I no dey see nothing
And you know Hennessy yapa, I no dey see person

Oya make you dey dance go
Oya make you dey dance go
Oya make you dey dance go
Oya make you dey dance go
Dance go eh

Catch the vibe and get the feeling
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing
Tell your man that you are willing

I want you to dance go

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â