2Baba – Come make we go
Download this track from 2Baba which he titled Come make we go. Innocent Ujah Idibia, known by his stage name 2Baba, is a Nigerian singer, musician, songwriter, record producer, entrepreneur, philanthropist, humanitarian, and activist. Prior to July 2014, he went by the stage name 2face Idibia. He is one of the most decorated and successful Afro pop artists in Africa. He is a celebrated African artist. Use this link below to stream and download this track Come make we go by 2Baba
WATCH VIDEO
Lyrics Of Come make we go by 2Baba
Oya come make we go
Make we go to all the places
Wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That’s how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
I know people keep on telling me
Their is nothing like a miracle
If you try
In this circle of life
But i am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don’t let nobody tell you make you settle for less
When ever????
Sharp sharp show make we halele dey go
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go
Make we go to all the places
Wey we talk say we go like to go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
A child is born
Into this world
She takes one step eh two step and what next?
A life to remember
Eti umekwama (no)
Nikama kusema kwamba ulivyoumbwa na Mola
Yani ulivyo simama
Sana (sana) huwezi kufanya
Coz If you don’t try you don’t get
And if you don go then you never ever know know
If you don’t jump you never fly
And if you don’t fall then you’ll never feel the pain.
Time is a healer
Pain is a teacher
Music is a stress reliever
Be a believer
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
Wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That’s how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh
Am 2baba fanz like crezy
by C4 explosive on Jan 15, 2022 at 12:42