Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Paul Love – Rap For God

Posted by: || Categories: Music


PAUL IHUOMA LOVEDAY commonly referred to as PAUL LOVE is a gospel artist from Abia State and a graduate of the University of Port Harcourt (department of political and administrative studies). His primary aim is to promote GOSPEL RAP & make it popular just like it’s being done in secular music.

LYRICS OF RAP FOR GOD

INTRO;

omo na me be paul love a.k.a paul wonder a.k.a paul lovey lovey, are you dutty? Pause!!!
1ST VERSE (RAP);
I never blow now no mean say I no go blow,
my future too bright and the devil sef know.
Before dem born me,
God don bless my future,
kukuma tell me the devil I dey tell am ntoor,
cause the time dey come I go dey on tour,
from Nigeria, Canada, U.K to U.S,
all those people back then wey say I dey useless,
na so so confusion-limitation dem go battle with.
I serve a living God &
He knows who I am.
I call Him King of kings;
the I am that I Am.
The devil wey tell me say I no go make am,
na big-big lie because me I no believe am.
You see dis life bros,
nothing is impossible,
if you pray & work,
anything is possible,
for you to make it in life,
you need Jesus,
cause with him by your side,
it’s an added plus.

CHORUS
as far as you have God,
you have everything,
you have what it takes to reach your peak
no mind dem
carry dey goooooo
no mind dem
soon you go blow ooh!

2ND VERSE (RAP);
see, I’m the apple of God’s eyes
before you dare me
devil better think twice…
cause I gat the grace of Jesus Christ in my life and;
He’s the major reason why I’m still alive.
If I no gain Jesus Christ..
then I gain nothing…
devil go dey control me like him button…
God the Father…
God the Son…
God the Holy Ghost…
na these three people wey I use boast…
God is really worthy worth worthy worthy worthy to be praised…
no matter what you do…
you can never know his ways,
He’s the King of kings…
Lord of Lords…
Mighty Man in battle…
Ancient of Days…
ooh God abeg your names too much…
which one wey I wan call?
Which one wey I wan leave?
Ooooh Jesus; Ebube!!!
Let’s go now see;

People wey don make am…
dem no get 2 head…
do not be the tail…
rather try to be the head…
never think of your past always think ahead.
So you fit to buy PORSCHE PANEMERA,
CRUISE ROUND THE ARENA,
SHOW IT TO YOUR HATERS,
ALWAYS COUNTING DOLLARS,
ALWAYS SIGNING CHEQUES,
NO LONGER PAPERS,
GAT A HOUSE IN NEW YORK and;
THEN LAS VEGAS EMPLOYING WORKERS.

My future must hot,
devil like am or not,
cause him dey waste him time with him head like coconut,
I must to make am for life,
na sure banker &
I go make heaven that one na sure banker.
I believe in myself…me I get confidence…
since I know God my life don dey make sense…
dem say one with God na majority,
I don test and see and na reality…
if you no know Jesus… unluckily,
you go end up for hell permanently.
Physical & spiritual,
God dey my side, I go be celebrity,
joke aside,
by the time Papa God go finish work,
I go dey jolly like France wey win world cup…
golden spoon,
golden plate and golden cup,
na him I go dey use bros and that’s what’s up!!!

Dem tell me say I no go blow if I do gospel music, make I kukuma switch, make I go do secular. I dey tell dem say no be like say I wan dey popular…I just want rap for God in English or in vernacular. When e be like say my brain dey hot, na God be my cooler and if devil jonse, kai!!! I go swallow am like DRACULA…aaaaaaahhhhhhhhh

OUTRO;

they dunno…
mumu devil…
ladies and gentlemen…
my name is paul love a.k.a paul wonder…
hahahaha…
big ups to Gerard Leo Ashikodi…
Sir Ifeanyi Onyeawnuna (ije theology).
They dunno. Ooooh

Let’s go…are you ready now? Let’s go
Paul love-bari love (repeat continuously)
MEHN,
FOR YOU TO MAKE IT IN LIFE,
YOU NEED JESUS; ABSOLUTELY!!!

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

4 Comments

  1. Pastor prosperity says:

    We will be many!

  2. Pastor prosperity says:

    I believe in you…
    The world is your stage…
    We will be many!!

  3. Pastor prosperity says:

    I believe in you…
    Tue world is your stage…
    We will be many!!

  4. Pastor prosperity says:

    I believe in you…
    The world is your stage!

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â