Song Mp3 Download: Shalom Dee – Good God
Download gospel song Mp3 by Shalom Dee which he titled Good God. Use the download ink below to get this track and also share with your friends.
DOWNLOAD SONG HERE
LYRICS
Look around everything so beautiful good God daddy you’re so wonderful ooo you should let me out of troubles
Daddy you never leave me
Always guiding me…..
You dey do me well…… AHA
Baba you dey bless me well…. AHA
Grace you dey give me well… AHA AHA
Baba you dey tojumi well…AHA AHA
Baba you too much o x4
too much oo
Baba you too good o
too good o
Papa wey Sabi, Sabi baba wey Sabi
you too Sabi
Sabi baba wey Sabi
O fe Sabi
Sabi baba wey Sabi
Ooo Sabi
Sabi baba wey Sabi
Verse 2
Oba Asiri
Only you I Sabi
Nobody else can be like you everything is you God Obaton basiri mi only you I Sabi
Nobody else can be like you everything is you, you dey do me well… AHAA
Chorus
Baba you dey bless me well…. AHA
Grace you dey give me well… AHA
Baba you dey toju mi well….AHAA
Chorus
Eh….. x15
Only God can do it for you
Why you love me too much ooo
too much oo x2
You dey use me dey play oo
dey play oo dey play oo
Thank you Lord
You’ve been there for me
thank you Lord oooo
Thank you Lord daddy
You’ve been kind to me
thank you Lord ooo……
He turns my troubles to joy is indeed a good God..
Nice one boss. More grace
by Mayowa on Feb 29, 2020 at 22:51
Kayne
by Anonymous on Apr 8, 2020 at 17:27
Fantastic
Love this
by Anonymous on Nov 11, 2020 at 12:12