Welcome to PraiseZion



HOME |   |  SERMONS
|  JOBS |  INSTRUMENTAL | MIXTAPES |  DEVOTIONAL

SEARCH CONTENTS (Use Name Or Title)


Song Mp3 Download: Darlington Ezekiel – Extravagant Love + Lyrics

Extravagant Love by Darlington Ezekiel

Get gospel song by talented and fast rising gospel artist Darlington Ezekiel which he titled Extravagant Love. Also download his intense worship track Dove Of Heaven. Use the download link below to get this track.

DOWNLOAD MP3 HERE

Intro=why you love me so.
Oh Oh oh oh..
I cannot tell
Oh.. ye.. Ye ye..
Ye ye ..
Why you love me so
Verse= Lord I wanna thank you..
Lord Jesus, I dey thank you oh oh
I dey thank you because of your love
Lor…d Jesus
Now I know your love is sufficient for me..
If not for you. I no no where I for day.
You laid your life down
And picked it back again
Your love is sufficient for me
Now I know your love is sufficient for me
If not for you i no no where I for day eh
You laid your life down and piked it back again
Your love is sufficient for me
Wetin I do oh oh
Chorus=wetin I do wey make you love me so.. Oh..
Vocal=why you love me so oh
Wetin I do wey make you love me so
Vocal=Wetin I do oooooo….
Wetin I do wey make you love me so..oh
Wetin. I.. do lord
Wetin I do way make you love me so
Vocal=say why you love me so why you love me so
Wetin I do way make you love me so.. Oh
Vocal=your love is too much o
Wetin I do way make you love me so
Vocal=I cannot tell why
Wetin I do wey make you love me so.. Oh
Vocal = reason why you love me so
Wetin I do wey make you love me so
Verse 2= I say na wetin I do wey make you love me so oh..
Ihunaya nkiwere kariri akari oo chei
Na wetin I do wey make you love me so much
Ihunanya nke iwere nato ka sugar ah
Cos I ve been searching all of my life (my life)
For there is no one eles like you
Even other gods no say na you be baba ooo
Odogwu kariri odogwu
Odogwu kariri odogwu
Lion of Judah is your name…..

Chorus=wetin I do wey make you love me so oh
Vocal=na wetin I do wey make you love me so…
Wetin I do wey make you love me so
Vocal=chim oma eh eh..
Wetin I do way make you love me so oh
Vocal=na wetin na wetin I do oh
Wetin I do wey make you love me so
Vocal=wetin I do wey make you love me so… Oh oh
Wetin I do way make you love me so oh
Vocal=Na you be my one and only eeh
Wetin I do wey make you love me so
Vocal=papa wey pass papa..eh eh eh
Wetin I do way make you love me so oh
Vocal=na wetin I do eh..
Wetin I do wey make you love me so
Verse 3=I still dey wonder
The cause of this your love for me
E no dey fade oo
This kind love na Extravagant love oo
Now I no your love is sufficient for me
If not for you.
I no no where I for day e
You lay your life down and piked it back again
Your love is sufficient for me
Wetin I do oh oh

Chorus
Wetin I do wey make you love me so oh
Vocal=wetin I do
Wetin I do wey make you love me so
Vocal=wetin I do..
Wetin I do way make you love me so oh
Vocal=why you love me so
Wetin I do wey make you love me so
Vocal=you shade your blood for me ..
Wetin I do wey make you love me so oh
Vocal=which kind love be this ee
Wetin I do wey make you love me so
Vocal= this kind love
Wetin I do way make you love me so oh
Vocal=I no fit talk am oh
I no fit tell am oh
Wetin I do way make you love me so
Why you love me so ye ye

| Categories: Music

CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

One Response

  1. hejasdasmdasmdkasmdkasl

    by hejasdasmdasmdkasmdkasl on Nov 24, 2019 at 22:11

LEAVE A COMMENT

Type Name Below

Type Comment Below

« | »