Song Mp3 Download: Frank Edwards – Gratitude + Lyrics

Frankincense

FrankincenseDownload Song Mp3 titled Gratitude by Frank Edwards. Use the download link to get this track. Also download other tracks by Frank Edwards HERE.

DOWNLOAD SONG

Lyrics of Gratitude
When I call you
You dey answer
When you show up

Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

50 Comments

  1. Looking for anytime I pray you dey hear me, people wet know me before dinner ask me which kind God be dis

  2. God wisdom shall upon you, may the lord bless you and your family through your life amen!!

  3. this site is fast, filled with great songs ave been inspired,
    I do sing this song when am down and is a healing song indeed

  4. That’s what Christ Jesus left for us to do in this world

  5. wo.o.o.o.w…, i love this site, it’s nice and simple to download with wonderful songs.You are the best. Kudos.

Leave a Reply

Your email address will not be published.